
[Verse 1] People are dying People dey suffer Government sef no bother Children are hungry This people are crying This people are bleeding For street For corner Na who go remember us [Chorus] Baba God Na your hand we dey Ọlọ́run Gbọ́ ẹkún wa Because without you we are finished (oh Baba) Children are hungry We dey call your name Fathers and mothers Dem dey fall for ground Ìyà ń pa wa lara gan-an Baba God Na your hand we dey [Verse 2] Market dey empty Pocket dey dry Tears full bucket We still dey try Neighbor dey whisper "Hope still dey?" I look to heaven Na there my help go remain [Chorus] Baba God Na your hand we dey Ọlọ́run Gbọ́ ẹkún wa Because without you we are finished (hear us) Children are hungry We dey call your name Fathers and mothers are being killed Ìyà ń pa wa lara gan-an Baba God Na your hand we dey [Bridge] If you no hold us Who go hold us? If you no save us Who go save? (eh) Àánú re l’a ń bẹ Májẹ k’á ṣubú Sọ́ wa di mímọ́ Gbé wa dide [Chorus] Baba God Na your hand we dey Ọlọ́run Gbọ́ ẹkún wa Because without you we are finished (oh Baba, hear our cry) Children are hungry We dey call your name Fathers and mothers are being killed Ìyà ń pa wa lara gan-an Baba God Na your hand we dey

Try the #1 AI Music Generator today and turn your text into music instantly. Create professional, royalty-free songs in under 60 seconds.